Tuesday 19 May 2015

I LOVE NAIJA I NO GO LIE!!! God Bless Nigeria!!!

 Na only for Nigeria you fit win Aeroplane by loading N200 MTN Recharge Card.

Na only for Nigeria you go see fish inside"MEATPIE"
 
Na only for Nigeria we dey count money after we withdraw am from ATM because we no even trust ATM machines.

Na only for Nigeria PHCN dey sey:-Win a brand new GENERATOR if you pay your light bill (wat a pity)

Na only for Naija people dey horn for traffic light make e quick change from Red to Green.

Na only for Nigeria Pharmacy dey sell Coke, Recharge Card, Chin chin, Puff puff and beer.

Wetin you no see for Naija, you no fit see am anywhere in d world... Trust me.
 
Na only 4 naija you go find a graduate of Mechanical Engineering dey do him NYSC 4 Police station.
 
na only 4 naija you go see one person dey use Bold5, X3, Ipad2 and Nokia N8 all at once.You be Bill Gates? Abi na you invent internet

Na only 4 naija you go see a graduate of law dey work as generator repairer.

Na only for Naija u go buy coke, dem go say make u no forget to return d bottle.

Na 4 only Naija, you go see madman dey control traffic, people wey their head correct dey
obey...

Na 4 only Naija, you go see advert from native doctor on how to make quick money.
 
Na only for Naija u go wish somebody 'happy birthday', he go answer 'same to u'.
 
Na 4 Naija obituary poster dem go say "MAMA HAS RELOCATED" 
 
Its in Nigeria u will cross one lane and u will look both sides
 
Only in Nigeria u will run to cross on d zebra crossing sign

.. im proud of dis my country we dey unique.

Don't laugh alone  o o o
share to your friends and enemies too!!!!

0 comments:

Post a Comment

Contact Form

Name

Email *

Message *

Total Pageviews

Powered by Blogger.

Sample Text

Blog Archive

 

Shop Now

Share

Share

Shop Now

Text Widget